Lagos State govment don begin full investigation into di death of one Nigerian socialite, Nkwopara Elena Jessica wey pipo sabi as "Elena" ...
Real Madrid don carry one leg enta di quarterfinal of di Champions league afta dem sama Manchester City 3-0 for di Bernabeu.