King Charles and im wife Camilla dey on a four-day visit to Kenya, where im go acknowledge "painful aspects" of di UK colonial past. More dan 10,000 pipo bin die and dem torture odas during di brutal ...